John Dumelo

John Setor Dumelo (dem born am 3 February 1984) be Ghanaian wey dey act, farmer den politcian. For 1 April 2014 he komot as de first Ghanaian wey he get million likes for Facebook top. Ein poppy be Mr. John Dumelo wey be Civil Engineer den ein mummy be Mrs. Antoinette Dumelo wey be Customs Officer.


From Wikipedia, the free encyclopedia · View on Wikipedia

Developed by Tubidy